Only One

Only One

Sabrina

2025

Paroles de Only One

Fight for survival
Ei di cause bitterness
It’s very vital
So me take me vitamins
Stand strong
And I never show no weakness
Down from the end to beginning 
And so I’m 
Working it up 
And I still de stand tall because nothing de sup
Steady on the run
Life ah roller coaster 
Burn dem modafucker
Dem no fit to come 
Come closer
I dan de try to dey get to the greener side
À ce qu’il paraît, c’est là que j’aurai mon peace of mind 
Dat be the place wey e be say me self I dey find 
Me sef I dey find oh 
So I carry alcohol and I get one  lit
J’oublie mes pb quand je take one sip
Lifting my eyes up 
nothing fit to do me nana
The only one wey go fit to make ah calm down

As I get one lit
J’oublie mes pb quand je take one sip
Lifting my eyes up 
nothing fit to do me nana
The only one wey go fit to make ah calm down

Life na battle and I dey for the fight 
Eyes on the goal no matter the light 
Every setback I go rise withi might 
Through the pain I go survive 
Di roadi long but I dey steady 
Je suis focus et je suis ready 
Dem wan bring me down 
to the ground 
Je reste forte ready for any 
I dan de try to dey get to the greener side
À ce qu’il paraît, c’est là que j’aurai mon peace of mind 
Dat be the place wey e be say me self I dey find 
Me sef I dey find oh 

So I carry alcohol and I get one  lit
J’oublie mes pb quand je take one sip
Lifting my eyes up 
nothing fit to do me nana
The only one wey go fit to make ah calm down
As I get one  lit
J’oublie mes pb quand je take one sip
Lifting my eyes up 
nothing fit to do me nana
The only one wey go fit to make ah calm down

Ajouté par : KamerLyrics
Icicine

Découvrez Icicine

La nouvelle plateforme incontournable de cinéma et de divertissement. Cliquez n'importe où pour visiter le site officiel maintenant !